
Breaking. Judgement day for di presidential election petition court: Wetin go happun today
Tight security dey for Abuja, Nigeria capital and around di court of appeal wia di eyes of all Nigerians, Africans and di world dey di di court of appeal wia dem go give judgement today, on di petitions of di presidential candidates of di Peoples Democratic Party, PDP, Labour Party, LP and Allied Peoples against…